Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Iphxne DJ's "BP (Blood Pressure)" right here on Musik8 -Go To Play-
It′s the one and only iPhone DJ
Nothing dey faze me
I reach level wey nothing dey shake me (Yeah)
Many want try me
Girls want date me
But my heart stay cold
She dey wonder where I stay (Where?)
I...⇣ More
It′s the one and only iPhone DJ
Nothing dey faze me
I reach level wey nothing dey shake me (Yeah)
Many want try me
Girls want date me
But my heart stay cold
She dey wonder where I stay (Where?)
I stay clean (Oh yeah, yeah)
You got a problem with this
Me I dey with Nyame, everyday I'm living (Yeah)
Your body craze (Craze)
Your body size go dey give a man BP
Said on my knees, "Nyame, boa me" (Uh, Uh)
Everyday, I pray to God, save me
Woni won wa mi
I beg you make you shun dey wine me
I want dey your body o, won wa mi
Wa mi, wa mi
She dey want me, yeah
Yeah! I dey love how you wine me, baby
Ɔbaayewa woa ne me taste
I no go take pay, you be free mason (Yeah)
I′ve been on road like three days
I no bath, I no chop, I no fuck, Lord knows
When I step up, paigon underrate
Dem dey sing all my songs
Dem can contemplate (Yeah)
Darko Vibes, he be stoner
Everyday, he dey live life he no be serious
Slow progress no be say you shimɔɔ oh
When the money come, haters go be jealous (Yea-eh)
Daakye m'ɛtɔ Bugatti
You wey you no dey believe you be Fugazi
Enemies no be man, you for repent
Why you calling me family? You be distant
Yeah
Ibi phase
Amɛná nkwɛ Darko mgbee shi, yeah
Everyday working, no sleeping
I'm an animal, who wants to face me? Yeah
Everyday, different craze
I say, "All day, we dey bombard dem"
Oh, she′s a fan, so mi contemplate
Mr. DJ, play the request dem, ah!
Your body craze! (Craze)
Your body size go dey give a man BP
Said on my knees, "Nyame, boa me" (Uh, Uh)
Everyday I pray to God, save me
Woni won wa mi
She dey feel the boy
She say I be sexy, Yeah
Shawty say she want me (Want me, want me)
She dey want me yeah
So Father mi pray, ey
Everything dey go just as it′s planned
'Cause this life I dey live, I go enjoy am
Every time wey we comot, it dey go down
Times dey when I feel like I no fi hold on
But baby, na your love dey keep me going on
From di jump, I don′t know where I dey go
They cyaan' come between, it′s we against them
⇡ Less
Posted by Bossman
Administrator
Days Ago
Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Iphxne DJ's BP (Blood Pressure) Track | Song