Fireboy DML-Bandana cover art

Fireboy DML ● Bandana

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Fireboy DML's "Bandana" right here on Musik8 -Go To Play-

[Intro]
P

[Pre-Chorus: Fireboy DML]
Lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ‘06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem, dem know me

[Verse 1:...⇣ More

[Intro]
P

[Pre-Chorus: Fireboy DML]
Lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ‘06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem, dem know me

[Verse 1: Fireboy DML]
I no dey blow trees
Orin lo n yi mi lori
Music chose me
Just know this and know peace
I dey lowkey
But I’m never lonely
Sexy ladies
Come whine fi me slowly

[Chorus: Asake]
Na the love wey I see
Na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d’aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (Jo jo jo jo jo)
Oh coming (L’Eko)
Mo gbe wan ni ‘is coming’ (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshe Mr. Money

[Verse 2: Fireboy DML]
I’m never weak
I never cease
Till eternity
I’m on fire
My legacy will not die
My family is for life
Where dem dey?
Who dem be? (Awon da?)
Dem go craze
Dem go tire
Dem go say
Dem go say
Dem no know wetin dey sup

[Pre Chorus: Fireboy DML]
But lowkey
All of them don dey notice
I’m not joking
All my guys dem dem know me
Since ‘06
I’ve been writing this story
I no be OG
But if you ask dem, dem know me (Gi gi gi- giddem)

[Chorus: Asake]
Na the love wey I see
Na him wey give me liver
I be ghetto boy I be sinner
Fear nobody only Jehovah
And I thank the lord I dey go far
Usain Bolt, mo d’aleba
Shoutout si awon temi ninu Shitta
Bandana lori bi ti 2 Pac
Midnight walkers, karashika
Dem never see me coming (Jo jo jo jo jo)
Oh coming (L’Eko)
Mo gbe wan ni ‘is coming’ (E yeah, e yeah yeah o)
Naija boy wey dey go foreign (Dey go foreign)
Wey go foreign (Dey go foreign)
Oshe Mr. Money
Dem never see me coming
See me coming
Mo gbe wan ni is coming
Naija boy wey dey go foreign
Wey go foreign
Oshe Mr. Money

⇡ Less


Artist : Fireboy DML
SongTitle : Bandana
Featuring : Asake
Album : PLAYBOY
Release Year : 2022
Bitrate : 128 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats
Producer: P.Priime

Added On : 2022-07-14
Length : 2:58

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Fireboy DML's Bandana Track | Song

More Songs From | Featuring Fireboy DML

Uptown Disco
Nigeria

Olamide ● Uptown Disco

DUR 4:00
FT Asake,...
Everyday
Nigeria

Fireboy DML ● Everyday

DUR 2:46
Dealer
Nigeria

Ayo Maff ● Dealer

DUR 3:01
FT Fireboy...
Liar
Usa

Justin Timberlake ● Liar

DUR 3:26
FT Fireboy...

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song