Wande Coal:
Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọnEni to mo way lo mowe, gbagbeNo be everybody father lo kawe, lo kaweAwa lomo way way, way wayEni to mọ way lo moweAwa lomo to mọ wayKowo ti pe kowo woleNo be everybody...⇣ More
Wande Coal:
Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọnEni to mo way lo mowe, gbagbeNo be everybody father lo kawe, lo kaweAwa lomo way way, way wayEni to mọ way lo moweAwa lomo to mọ wayKowo ti pe kowo woleNo be everybody wey go school lo mowe (true)No be everybody wey go (true)
No be everybody know book (true)E no mean say me I be (fool)Money dey me account like (full)Don’t make me lose my (cool)If you give me, make you give me likeIf you give me, make you give me like
[Verse 2 – Falz]Mo ti mope mi o smart lati class oneIwo nso oyinbo emi ń tabonAnd I got a F9 in Maths gan-anBut I’m calculating hundred thousand (dollars)Wey you hustle for one yearMe I made it on one endorsementFive point GP from the onsetSo you mean you still dey find employment?That be nonsense but I’m the dumbestTa lo sọ bẹ?See the numbersI recordedAt the conceptFeel the pocketHow you go dey ask me say wetin be budget?I’m insulted![Chorus – Wande Coal]Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọnEni to mo way lo mowe gbagbeNo be everybody father lo kawe, waAwa lomo way way, way wayEni to mọ way lo moweAwa lomo to mọ wayKowo ti pe kowo woleNo be everybody wey go school lo mowe (true)
[Verse 2 – Falz]No be everybody wey go schoolWho dey hustle na hin know the real way ooEverything we do is all about the egoOgbeni check ooNo be who score hundred percent ooMany men don make it at the ghettoAnd if you check, dem no pass NECO (is that so?)No dey form say you get senseNa how you dey measure your intelligence?But we still no dey fit see the extentIf you no dey get cheque, what’s the essenceWhen boys no dey fit feel your presence?
[Chorus – Wande Coal]Awon baba alaye to lowo lọwọ mo mọ wọn, mo mọ wọnEni to mo way lo mowe gbagbeNo be everybody father lo kawe, waAwa lomo way way, way wayEni to mọ way lo moweAwa lomo to mọ wayKowo ti pe kowo woleNo be everybody wey go school lo mowe ⇡ Less
Administrator
Days Ago
Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Falz's Way Track | Song