Falz-Owa cover art

Falz ● Owa

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Falz's "Owa" right here on Musik8 -Go To Play-

[Intro: Tekno]
Ey, ey, ey, ey, ey, ey
Uhn, uhn, uhn, uhn, uhn, uhn
Kill person for there
Go hustle for there (Chillz made it)
Go [?] for there

[Verse 1: Falz, Tekno]
Na so dem dey do (Olololo)
Pack everybody like sardine
We...⇣ More

[Intro: Tekno]
Ey, ey, ey, ey, ey, ey
Uhn, uhn, uhn, uhn, uhn, uhn
Kill person for there
Go hustle for there (Chillz made it)
Go [?] for there

[Verse 1: Falz, Tekno]
Na so dem dey do (Olololo)
Pack everybody like sardine
We dey gallivant up and down
Forget say body no be machine (Body no be machine)
All the tax wey we generate
Why the cash no dey circulate?
And when we start to calculate
Everybody come dey agitate




[Chorus: Falz, Tekno, both]
Ojota, O wa
Owa oh, Owa
Agege, O wa
Owa oh, Owa
Ojota, O wa
Owa oh, owa
Agege, O wa
Owa oh, Owa

[Verse 2: Falz, Tekno]
Give me mineral
Pass me the Gala
Hustle critical
We no fit retire
O jọ cinema
E don turn wahala
Many animal dey put on Agbada
I get medicine wey dey cure anything
E dey cure poverty, bring prosperity
Many things, many things
Everyday, we dey see many things
Because
It's a critical reaction
My country no get formation
Oloun, for your information
Population dey for prostitution
I say dem mama, dem papa
Dem dey cry
Dem no know how pikin dey kpai
Money no dey, he dey drink kai-kai
Kai, haba baba na

[Chorus: Falz, Tekno, both]

Ojota, O wa
Owa oh, Owa
Agege, O wa
Owa oh, Owa
Ojota, O wa
Owa oh, owa
Agege, O wa
Owa oh, Owa

[Verse 3: Falz, Tekno]
Give me mineral
Pass me the Gala
See I know Sikira
She don hustle tire
The way she dey work, suppose wear designer
But she no be baller, she no know Dybala
I talk my own
I don dey go
Conductor own
He stop for road oh
You get money
You chop alone
E run belle
You purge alone oh
Why you no give me change (Change) I para
Dem dey do us ojoro oh
I curse the driver, I tell conductor say "waka"
Dem dey do us ojoro oh
Stop the motor I need to come down, I tire
Dem dey do us ojoro oh
Patapata everything we scatter
We dey face wahala
Dem dey do us ojoro oh

[Chorus: Falz, Tekno, both]

Ojota, O wa
Owa oh, Owa (Owa, owa, oh)
Agege, O wa
Owa oh, Owa (Owa, owa, sẹ)
Ojota, O wa
Owa oh, owa (Wey change, where?)
Agege, O wa
Owa oh, Owa

⇡ Less


Artist : Falz
SongTitle : Owa
Featuring : Tekno
Album : Owa-Single
Release Year : 2023
Bitrate : 192 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats
Producer: Chillz

Added On : 2023-02-22
Length : 2:54

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Falz's Owa Track | Song

More Songs From | Featuring Falz

Borrow Me Your Baby
Nigeria

Simi ● Borrow Me Your Baby

DUR 3:33
FT Falz
Shake Kaka
Nigeria

Falz ● Shake Kaka

DUR 1:45
Who Go Pay
Nigeria

Falz ● Who Go Pay

DUR 3:03
FT Adekunle...
Chop The Life
Nigeria

Falz ● Chop The Life

DUR 2:21

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song