Falz-Ndi Ike cover art

Falz ● Ndi Ike

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Falz's "Ndi Ike " right here on Musik8 -Go To Play-

Ayeee ife emebe go (oyolima)

The biggest fish e don show (Okunrin meta, who want dey check am?)
Everywhere e don choke (jagunlabi elemi mesan)
Obodo edelu obodo edelu jim jim (odelu)
Ayeee ife emebe go

Ndi ike ndi ike nwe obodo
Ndi...⇣ More

Ayeee ife emebe go (oyolima)

The biggest fish e don show (Okunrin meta, who want dey check am?)
Everywhere e don choke (jagunlabi elemi mesan)
Obodo edelu obodo edelu jim jim (odelu)
Ayeee ife emebe go

Ndi ike ndi ike nwe obodo
Ndi ike ndi ike ji obodo o oh
Obodo edelu obodo edelu jim jim
Ayeee anyi aputa go

Nwata ana ayo eze
Otukwulu ani na afocha eze
Ifum na Igbo kpom dede
Nkwobi with excess pepper

Come see my palace and go tell your father
Say man no be servant again
You wey you japa with all of my karat
You think say you no go still pay

Nigerian nightmare, Stylebender
See the swagger wey I carry enter
Show fresh but I carry mental
Fuck with my family bad temper!
Large entrance
Check out the fat pendant
Solape call me the bartender
Big spending, won o le hold wa
White Abada, Omo Yoruba
Check e

Ndi ike ndi ike nwe obodo
Ndi ike ndi ike ji obodo o oh
Obodo edelu obodo edelu jim jim
Ayeee anyi aputa go

Ndi ike ndi ike nwe obodo
Ndi ike ndi ike ji obodo o oh
Obodo edelu obodo edelu jim jim
Ayeee anyi aputa go

On COLOS
We run am
Falana, ijele
The popori too much
She open toros
She gimme ikebe
I lock am tokoz
Fly am to Bordeaux
OBODOYINBO
Give am paroles

How many chikalas
I been dey with
Oginika carry my virginity
I go still give am rabbas
Give am belle
Give am assurance

Money (what)
Na surplus (plus)
The swagger (soft)
Bogus (ehn)
Your army (dead)
We porous
Whip out kala
Load am
Pull up
Pull up

Ndi ike ndi ike nwe obodo
Ndi ike ndi ike ji obodo o oh
Obodo edelu obodo edelu jim jim
Ayeee anyi aputa go

Ndi ike ndi ike nwe obodo
Ndi ike ndi ike ji obodo o oh
Obodo edelu obodo edelu jim jim
Ayeee anyi aputa go




⇡ Less


Artist : Falz
SongTitle : Ndi Ike
Featuring : Flavour, ODUMODUBLVCK
Album : Ndi Ike-Single
Release Year : 2023
Bitrate : 128 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats
Producer: Chillz

Added On : 2023-08-11
Length : 2:36

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Falz's Ndi Ike Track | Song

More Songs From | Featuring Falz

Borrow Me Your Baby
Nigeria

Simi ● Borrow Me Your Baby

DUR 3:33
FT Falz
Shake Kaka
Nigeria

Falz ● Shake Kaka

DUR 1:45
Who Go Pay
Nigeria

Falz ● Who Go Pay

DUR 3:03
FT Adekunle...
Chop The Life
Nigeria

Falz ● Chop The Life

DUR 2:21

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song