Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Falz's "Hypocrite" right here on Musik8 -Go To Play-
Uh uh uh yeah
People just dey do like say dem no dey shit
People just dey do like say dem no dey breathe o
People just dey do like say dem get superpower dem
People just dey do like say dem no dey weak o uh uh
Nobody wan dey sow where he...⇣ More
Uh uh uh yeah
People just dey do like say dem no dey shit
People just dey do like say dem no dey breathe o
People just dey do like say dem get superpower dem
People just dey do like say dem no dey weak o uh uh
Nobody wan dey sow where he no dey reap o
Everybody is a motherfuckin' hypocrite o yeah
Everybody is a motherfuckin' hypocrite o oh you and I
Everybody is a motherfuckin' hypocrite o
People just dey do like say na dem be Jesus
People so wicked but they so religious
Who dey calculate he no dey show the figures
Who dey demonstrate wey dey run leave us
People too complain but dey fear to speak up
You don't want to die but nothing to leave
Christain and corrupt no suppose be mixture
Real musulumi no suppose dey thief joor
Real talk no be fight rara
Everybody getty fault for inside matter
We dey talk human right we no respect am
Who are we to crucify the homosexuals
Most of una don dey involved from time
But no be anybody business who you wan climb
You dey form gentleman when we dey with you
But you go still go home beat your wife to stupor
People just dey do like say dem no dey shit
People just dey do like say dem no dey breathe o
People just dey do like say dem get superpower dem
People just dey do like say dem no dey weak o uh uh uh uh
Nobody wan dey sow where he no dey reap o
Everybody is a motherfuckin' hypocrite o yeah
Everybody is a motherfuckin' hypocrite o ooh you and I
Everybody is a motherfuckin' hypocrite o
Pastor wey dey do like say he no be sinner
See the spec in your eye no dey point finger
What about the really greedy politician
Acting like he really care for the layman
And what about even you voters
Wey dey act like say you only see two jokers
Recycle the same corrupt men
Later you complain you say you hate the government
And the fake prophets
Some dey for convent
With underage boys wey dey make boyfriend
And you claim consent when you messing with a minor
Some say na Devilbox o
No tele for their parlor
Ehen because you no be virgin you no meet am well
But the one wey tie scarf you no give am help
Oh you say you no dey smoke
You no dey drink the liquor
But your heart dey evil
Shey you see the picture
People just dey do like say dem no dey shit
People just dey do like say dem no dey breathe o
People just dey do like say dem get superpower dem
People just dey do like say dem no dey weak o uh uh
Nobody wan dey sow where he no dey reap o
Everybody is a motherfuckin' hypocrite o Yeah
Everybody is a motherfuckin' hypocrite o ooh you and I
Everybody is a motherfuckin' hypocrite
Ofcourse I know truth is bitter
Bitter gidi gan pass bitter leaf o
What is the essence of debating
When we know the truth in our mind
Why you come dey do like say you no dey shit
Why you come dey do like say you no dey love o
We no fit be the same
Everybody is a motherfuckin' hypocrite o
⇡ Less
Posted by Bossman
Administrator
Days Ago
Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Falz's Hypocrite Track | Song