E.L-Aputor cover art

E.L ● Aputor

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to E.L's "Aputor" right here on Musik8 -Go To Play-

My paddi Wey tin be danger
We no de see we go venture
Forward ever never turn back 
Ya ya ya ya 

Fire sef we go enter
We no de fear to the end ya
We Ghana boys Chale embra 
Ya ya ya ya 

We fall down but we get up
I...⇣ More

My paddi Wey tin be danger
We no de see we go venture
Forward ever never turn back 
Ya ya ya ya 

Fire sef we go enter
We no de fear to the end ya
We Ghana boys Chale embra 
Ya ya ya ya 

We fall down but we get up
I no de bow to the pressure
I no de watch what you get
Pullop for your benz make I pull my venza 

Adjoor wor God de bless us
No retreat no surrender 
If you dey down the only place you go fit go be up
Aputor

Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah
Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah

Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah
Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah

Aputor fullstop
If them de fool noor you for tell them Aputor when they pull up 
Ya ya ya ya 
Aputor for the dumsor, Aputor for the flu boss
News blogs who de loose talk
Ya ya ya ya 
And they say, Lomi kraa where you go dey
K3 oba noor b3 ojo foi 
We no de see you for the maamli once in a while Lomi you for show face
Make I set fire to the whole place
All gas , no brakes
Many many men e de pain dem
Go way
Aputor

Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah
Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah

Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah
Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah

Aputor ,Good God, we don't die, we too strong, we go high, we do all, we do all, we too strong 
Yeah yeah Good God, we don't die, we too strong, we go high, we do all, we do all,  

Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah
Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah

Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah
Aputor Aputor Aputor Aputor yeah yeah yeah yeah

EL baby
Kid Magic
Aputor 

⇡ Less


Artist : E.L
SongTitle : Aputor
Album : WAVs
Release Year : 2021
Bitrate : 128 Kbps
Country: Ghana
Genre : Afrobeats , Hip Hop
Producer: Kid Magic

Added On : 2022-06-02
Length : 3:20

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on E.L's Aputor Track | Song

More Songs From | Featuring E.L

Chakido
Ghana

E.L ● Chakido

DUR 4:02
No Jaga
Ghana

E.L ● No Jaga

DUR 3:12
Who Say
Ghana

E.L ● Who Say

DUR 3:12
Eshoki
Ghana

E.L ● Eshoki

DUR 3:12

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song