Dremo-Pepper cover art

Dremo ● Pepper

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Dremo's "Pepper" right here on Musik8 -Go To Play-

You're talking a rubbish, nkan to ba wu anybody,
Rapper wey dey sing song
Codename!
Dremo drizzy yeah, yeah, give dem...

I spend the money careless, okayy
People come dey jealous, jealousy, jealousy
Even my enemies dey gum body oh
Coz...⇣ More

Coz na money wey dey stop nonsense oh

Let them do the talking, talking talk
While i put the work in, working work
Melo ni won, mi o gbo nkan to n so
Guys know say i be the omo to n so
While I'm making the money
You make the loudest noise, make the loudest noise

If you try me, i will show you pepper
Show you pepper, me i go lock you up, call the popo, call the popo
Pikin wey no want him mama rest, him sef he no go rest
So if you try me, i will show you pepper, show you pepper

Dem surround you cause you successful
They come around you cause dem dey find something
And if you tell them "NO", you be bad person
But as i be goal getter, me I'm balling on them regardless
Let them do the talking, talking talk

While i put the work in, working work
Melo ni won, mi o gbo nkan to n so
Guys know say i be the omo to n so
While I'm making the money
You make the loudest noise, make the loudest noise

If you try me, i will show you pepper
Show you pepper, me i go lock you up, call the popo, call the popo
Pikin wey no want him mama rest, him sef he no go rest
So if you try me, i will show you pepper, show you pepper
If you try me, i will show you pepper

Show you pepper, me i go lock you up, call the popo, call the popo
Pikin wey no want him mama rest, him sef he no go rest
So if you try me, i will show you pepper, show you pepper
Ewo won, ewo won, bi won shey wo wa
Fun won tan, fun won tan, fi wonwe'kan...
Okayy, o por yeah, yeah
Ayaya
Kema lo fi ikan we'kan

⇡ Less

Artist : Dremo
SongTitle : Pepper
Album : CodeName Vol 2 EP
Release Year : 2020
Bitrate : 320 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Hip Hop
Producer: Mosessbeats

Added On : 2022-04-25
Length : 3:14

Posted by Bossman

Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Dremo's Pepper Track | Song

More Songs From | Featuring Dremo

Suck On My Balls Sark (Ghana Rappers Diss)
Ghana

Dremo ● Suck On My Balls Sark (Ghana Rappers Diss)

DUR 2:23
Brag (Sarkodie Diss)
Nigeria

Dremo ● Brag (Sarkodie Diss)

DUR 1:25
Olu Maintain
Nigeria

Reminisce ● Olu Maintain

DUR 2:36
FT Powpeezy...
Relationship Be Like (S03 EP03)
Nigeria

Magnito ● Relationship Be Like (S03 EP03)

DUR 1:10
FT Dremo

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song