Dremo-Monaco cover art

Dremo ● Monaco

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Dremo's "Monaco" right here on Musik8 -Go To Play-

Kuro n be
E sha ti ri bo shen lo
Mo tun gbe de wo ni kpe e kabo
Season film ma ni e ni le wo tan
Te ba le da mi mu
O da bo

Chorus
Won wa mi ni Monaco
I have been working on a low
Ko wo ma lo tan lapo
Fela anikulapo
Won...⇣ More

Kuro n be
E sha ti ri bo shen lo
Mo tun gbe de wo ni kpe e kabo
Season film ma ni e ni le wo tan
Te ba le da mi mu
O da bo

Chorus
Won wa mi ni Monaco
I have been working on a low
Ko wo ma lo tan lapo
Fela anikulapo
Won wa mi ni Monaco
I have been working on a low
Ko wo ma lo tan lapo
Fela anikulapo

Verse 1
Of course, I’m on my grind
Of course, I’m on my grind
Na me dem dey find
But Na money I dey find
Everyone asking me how do I get it popping?
I put in the work in the secret is simple
Man nobody blew overnight
I gotta stay hungry I feel like a foodie
Cos boy I got bread on my mind
When I dey record I off all the light
I no dey my bed during the night
Cos owo laye mo so early mo mo
Omo I dey on my grind
Me I stay woke can’t crash
I stand before paper, na the money wey I dey after
I begin cash out , halogen kind shine
No dey compare me with a lantern
Omo normal life style I give your girl dubber-man style
But her Uber don dey outside she dey come your side
Make you no kiss am sha , only if you wanna taste my child

Chorus
Won wa mi ni Monaco
I have been working on a low
Ko wo ma lo tan lapo
Fela anikulapo
Won wa mi ni Monaco
I have been working on a low
Ko wo ma lo tan lapo
Fela anikulapo

Refrain
Of course, I’m on my grind
(Yeah yeah yeah yeah yeah)
Of course, I’m on my grind
(Yeah yeah yeah yeah yeah)
Na me dem dey find
Yeah yeah yeah yeah yeah
But Na money I dey find
Yeah yeah yeah yeah yeah
Everyone asking me how do I get it popping?

Verse 2
Kuro n be, leave there
Me I dey, give them
Fi le be, tule
Me I still bin dey wonder how you dey see them
Cos me I no dey see them
Me I no dey feel them
Na ogun go kill them
Me I still dey hustle for my unborn children
Me I still dey
Me I still dey
Yes I’m the shit life no fit give me digbe
I put the work in I got dedication
All my little winnings call for celebration
Money slow to enter money quick to go
If money show I’m saving 20%
Of every single naira that I earn
Roll a blunt , light up , chandelier
Tables turn , bridges burn ,I’m aware
No regrets in my life I just live and learn

Chorus
Won wa mi ni Monaco
I have been working on a low
Ko wo ma lo tan lapo
Fela anikulapo
Won wa mi ni Monaco
I have been working on a low
Ko wo ma lo tan lapo
Fela anikulapo

Outro
Of course I’m on my grind
(Yeah yeah yeah yeah yeah)
Of course I’m on my grind
(Yeah yeah yeah yeah yeah)
Na me dem dey find
Yeah yeah yeah yeah yeah
But Na money I dey find
Yeah yeah yeah yeah yeah

⇡ Less


Artist : Dremo
SongTitle : Monaco
Album : Monaco-Single
Release Year : 2022
Bitrate : 160 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Hip Hop, Rap
Producer: Niphkeys

Added On : 2022-07-01
Length : 2:33

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Dremo's Monaco Track | Song

More Songs From | Featuring Dremo

Suck On My Balls Sark (Ghana Rappers Diss)
Ghana

Dremo ● Suck On My Balls Sark (Ghana Rappers Diss)

DUR 2:23
Brag (Sarkodie Diss)
Nigeria

Dremo ● Brag (Sarkodie Diss)

DUR 1:25
Olu Maintain
Nigeria

Reminisce ● Olu Maintain

DUR 2:36
FT Powpeezy...
Relationship Be Like (S03 EP03)
Nigeria

Magnito ● Relationship Be Like (S03 EP03)

DUR 1:10
FT Dremo

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song