Dremo-Collect cover art

Dremo ● Collect

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Dremo's "Collect" right here on Musik8 -Go To Play-

Quotable Lyrics:

Wey you
Wey all of una first of all
E be like say no levels
No levels pa pa
Hold am hold am
Hold everybody ja po ja po
One time one time
Wey the levels

Take time make you take time
Before I vex e...⇣ More

Quotable Lyrics:

Wey you
Wey all of una first of all
E be like say no levels
No levels pa pa
Hold am hold am
Hold everybody ja po ja po
One time one time
Wey the levels

Take time make you take time
Before I vex e dey take time
If I vex you know say you no take time
When I talk say make you take time
So take time make you take time
Or we go pull up in the day time
We go fuck una up no dey take time
We go give dem give dem dey go take am

Shey you dey whine me (me,me,me,me)
Ehn no dey whine me (me,me,me,me)
Shey you dey shey you dey whine me
No dey whine me
Ehn

They must collect, they must collect
They must collect (Gbas gbos)
They must collect, they must collect
They must collect (Gbas gbos)

Won ma da no
Ton ba don wo
Won ma da mo
Ton ba don wo

⇡ Less


Artist : Dremo
SongTitle : Collect
Album : CodeName Vol 2 EP
Release Year : 2020
Bitrate : 256 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Hip Hop
Producer: Alpha Ojini

Added On : 2022-04-25
Length : 3:11

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Dremo's Collect Track | Song

More Songs From | Featuring Dremo

Suck On My Balls Sark (Ghana Rappers Diss)
Ghana

Dremo ● Suck On My Balls Sark (Ghana Rappers Diss)

DUR 2:23
Brag (Sarkodie Diss)
Nigeria

Dremo ● Brag (Sarkodie Diss)

DUR 1:25
Olu Maintain
Nigeria

Reminisce ● Olu Maintain

DUR 2:36
FT Powpeezy...
Relationship Be Like (S03 EP03)
Nigeria

Magnito ● Relationship Be Like (S03 EP03)

DUR 1:10
FT Dremo

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song