Dr Dolor ● Madam the Madam
Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Dr Dolor's "Madam the Madam" right here on Musik8 -Go To Play-
Ómònaiyeighodè
Ómònaiyeighodè
Hello honey bunny
My sugar lolli
Le me dey there for you
Giving you breakfast in bed oh
No be super story
I geti thisi money
Enough to take care of you oh
And your family too
Them go...⇣ More
Ómònaiyeighodè
Ómònaiyeighodè
Hello honey bunny
My sugar lolli
Le me dey there for you
Giving you breakfast in bed oh
No be super story
I geti thisi money
Enough to take care of you oh
And your family too
Them go soon callu you
Madam the madam
Cus your oga na jagaban oo
Madam the madam
The madam
Soon callu you
Madam the madam
Cus your oga na jagaban oo
Madam the madam
Ovbióba
Egodi
Anything wey you want
Egodi
Ovbióba
Egodi
Anything wey you want
Egodi
No be super story
I geti thisi money
Enough to take care of you oh
And your family too
Them go soon callu you
Madam the madam
Cus your oga na jagaban oo
Madam the madam
Soon callu you
Madam the madam
Cus your oga na jagaban oo
Madam the madam
Them go soon callu you
Madam the madam
Cus your oga na jagaban oo
Madam the madam
Soon callu you
Madam the madam
Cus your oga na jagaban oo
Madam the madam
⇡ Less
Administrator
Days Ago
Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Dr Dolor's Madam the Madam Track | Song