Dotman-Number One cover art

Dotman ● Number One

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Dotman's "Number One" right here on Musik8 -Go To Play-

Bounce on it, bounce on it
Bounce on the air, bounce on the ah
I dey para, I dey kpai
Dotman, yeah-yeah
(Cortes)

I say who God bless, make he bless another
Igbeyin eda, koju ese mefa
Opon ti sun, eyin nibo le wa?
T'ati gb'ope...⇣ More

Bounce on it, bounce on it
Bounce on the air, bounce on the ah
I dey para, I dey kpai
Dotman, yeah-yeah
(Cortes)

I say who God bless, make he bless another
Igbeyin eda, koju ese mefa
Opon ti sun, eyin nibo le wa?
T'ati gb'ope lati last December
Everyday I dey hustle non stop
Some don drop before they reach there bustop
So, I dey thank God say I no be video
Me, I just dey give them the rhythm
Mo foh won l'enu, mo pa won
Mo so won di fere, mo je won
I blow like C4, mo gba'na
Mo gba'na, mo sun won, mo je won
Emi ni hottest, number one
Mo gbe won saare, look at them on the run
Like a transformer, mo gba'na
Mo gba'na, mo sun won, mo je won

Omo, won 'le, won 'le ba
Omo, won kere gan, won 'pe wa
Omo, poison leleyi, ko shey la
Very soon you go see me for Coachella
All my guys in the hood, them dey para
Demo one time, dem go fire
The motherfucker wey do yanma yanma
Kala gan, kasa final (o ku ni, nigga)

I'm a champion, yeah
I'm a champion
So much problem, I see dey carry on, yeah
I see dey carry on
As a bad man, me, I no dey envy another man blessin'
No be dem say omo, no be braggin'
Omo, o por, plenty
Oh my God, it's happenin'
Oh my God, it's happenin'
I swear down, I can't believe
See as people dey die for me
Them be dey downgrade me
Suddenly, they wan dey claim my family
So the show now dey trouble me
See as people dey die for me

I say who God bless, make he bless another
Igbeyin eda, koju ese mefa
Opon ti sun, eyin nibo le wa?
T'ati gb'ope lati last December
Everyday I dey hustle non stop
Some don drop before they reach there bustop
So, I dey thank God say I no be video
Me, I just dey give them the rhythm
Mo foh won l'enu, mo pa won
Mo so won di fere, mo je won
I blow like C4 mo gba'na
Mo gba'na, mo sun won, mo je won
Emi ni hottest, number one
Mo gbe won saare, look at them on the run
Like a transformer, mo gba'na
Mo gba'na, mo sun won, mo je won

Omo, won 'le, won 'le ba
Omo, won kere gan, won 'pe wa
Omo, poison leleyi, ko shey la
Very soon you go see me for Coachella
All my guys in the hood, them dey para
Demo one time, dem go fire
The motherfucker wey do yanma yanma
Kala gan, kasa final (o ku ni, nigga)

⇡ Less


Artist : Dotman
SongTitle : Number One
Album : Hakuna Matata
Release Year : 2021
Bitrate : 128 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats
Producer: Cortes Beats

Added On : 2022-03-29
Length : 2:53

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Dotman's Number One Track | Song

More Songs From | Featuring Dotman

Esan
Nigeria

Dotman ● Esan

DUR 2:28
E Clear
Nigeria

Dotman ● E Clear

DUR 3:08
Alo
Nigeria

Dotman ● Alo

DUR 2:45
Alo
Nigeria

808 Recordz ● Alo

DUR 2:44
FT Dotman

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song