Emi fe so kini kan , go get your kush or your liquor
You know fingers are not equal, na you f*ck up if you give up
Ejo mi ko , my ten toes is all i gat
So i hustle to the moon and back
But, They said am this am that, they say my pepper o kii...⇣ More
Emi fe so kini kan , go get your kush or your liquor
You know fingers are not equal, na you f*ck up if you give up
Ejo mi ko , my ten toes is all i gat
So i hustle to the moon and back
But, They said am this am that, they say my pepper o kii sè ata
Loripe koma fimi gara , e go loud surpa** suka sound
But they say am this am that, they say my pepper o kii sè ata
Popo dey jealousy for my swag, they say na yahoo i dupe pa** scam
Eh, They say am this am that, they say my pepper o kii sè ata
We no geti road we no geti light, the life wey we get they wan take am
Why, They say am this am that, they say my pepper o kii sè ata
Our governmenti no send , they know they’re not innocent
Lekki ma**acre for tollgate till date we no know who send dem
Shey our mama innocent (i no know oh) , shey our papa innocent eh eh eh
We dey protest peacefully for there before you send your swegbe
My people dey pèmè pèmè , won kowoje wéré wéré
Everywhere dey red , makachukwu biko rugged rugged
My people dey pèmè pèmè, won kowoje réré
Democracy was not freedom, whenever we try to eyin ibon
Many on my mind and ama say them, If i say dem what you gon do to me
I know you ma come through, you ma come through to oppress me well i am use to it
Omo ayamija omo ayamija gan for the nearest future
We don’t deserve the things we’re getting joor
Give am belle je ki gbo
Open your ears open your ears , mama say ma lo di oni yeye
If you go conquer heaven and earth, even your brothers go use your head ooo
Koma lodi oniyeye, so mama say aye ti gbege
Coolu your temper ko tu sè jeje , jeko so ara won di o dere
Our government no send , they know they’re not innocent
Lekki ma**acre for tollgate till date we no know who send am
Shey our mama innocent (i no know oh) , shey our papa innocent eh eh eh
Shey our mama innocent (i no know oh) , shey our papa innocent eh eh eh
My people dey pèmè pèmè won kowoje wéré wéré
Democracy was not freedom whenever we try to eyin ibon
⇡ Less
Administrator
Days Ago
Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Davolee's InnoCent Track | Song