Dem all crazy, this is not democracy
Democracy democracy, i mean dem all crazy or are they not crazy
How we really got here tala mabi, our government aren’t democratic
They forcing sh*t on us, in ama country issa mess
Many don japa see he...⇣ More
Dem all crazy, this is not democracy
Democracy democracy, i mean dem all crazy or are they not crazy
How we really got here tala mabi, our government aren’t democratic
They forcing sh*t on us, in ama country issa mess
Many don japa see he don red, wey bandits dey threaten the government
Abi on my grind while they tag me lazy
Lazy a** youth while am grinding daily
Too bad egbami kerami, poverty dey killi popo paani
Many many don go oh, shey make we dey talk about the one’s wey dem kidnap
Sheybi na the one’s we know we yarn, nobody fit to save we only Jah eh
Dem all crazy, This is not democrazy
( you want to see crazy)
Dem all crazy, This is not democrazy
This is not democracy
This is not democracy
Democracy is about the chibok girls and how they took the lives of innocent
Mama uche don go bury uche papa, since like tuesday dem dey find Elizabeth
Democracy is about the president on how he is dead and how he is still not dead
His still dey tour dey touchdown everywhere,
Wetin dey sup for naija very weird
As e be now, yawa fit gas
E so fun oniburukutu kelewe sha
No go dey leave your dogs for calabar bah bah ra ra
As e be now, yawa fit gas
E so fun oniburukutu kelewe sha
No go dey leave your dogs for calabar bah bah na na
Dem all crazy, This is not democracy
Dem all crazy, This is not democracy
This is not democracy, This is not democracy
⇡ Less
Administrator
Days Ago
Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Davolee's Democrazy Track | Song