Cobhams Asuquo-Cover Me cover art

Cobhams Asuquo ● Cover Me

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Cobhams Asuquo's "Cover Me " right here on Musik8 -Go To Play-

Ye ye ye yeI am just an ordinary paper chaserLiving my life I no get time for haterWho go try try meLet them see your face JahOver me⇣ More

Ye ye ye yeI am just an ordinary paper chaserLiving my life I no get time for haterWho go try try meLet them see your face JahOver meCause since when dem born meI never send fakerI no like bad people I dey smell dangerNo evil eye try meLet them see the great oneOver me

I no like to talkI no like to shoutI just like to dey my own deyMaking my own payMove my hand to mouthWithout too much of effortBecause I get GodI wanna give the people musicMake dem lose itStart to get up and danceMy vibe e dey pureAnd I like to focusOn the things wey go make my lifeAnd those around me their life to go upI no dey smoke upNo be say I holy passBut I know say dem no dey give awardFor who dey smoke kpoli passSo much on my mind I no fit shalayeSometimes make I no lie I want to trabayeSome whiskey and some wineTo take the pain awayEverytime I lie awakeThis is what I pray and say

I am just an ordinary paper chaserLiving my life I no get time for haterWho go try try meLet them see your face JahOver meCause since when dem born meI never send haterI no like bad people I dey smell dangerNo evil eye find meLet them see the great oneOver meOluwa cover me o-ver me o-ver meFrom my enemy o-ver me o-ver meI no get nobody o-ver me o-verOluwa cover me o

Baba you know sayMe I'm just a simple hustlerDo things on a lowMy mistakes are not irregularAnything I do now make e be spectacularMake your blessings shower meDo it on a regularAs I no like to bother nobodyMake nobody bother meIf dem shoot dem arrow come my wayUse your feather cover meCause I no know dem but dem know meCause I wan love dem but dem show meDem criticize and victimiseAnd telling lies and show the signsWhat dem owe meSo much on my mind I no fit shalayeSometimes make I no lie I want to trabayeSome trophy and some kpoliTake the pain awayEverytime I lay awakeThis is what I pray and say

I am just an ordinary paper chaserLiving my life I no get time for haterWho go try try meLet them see your face JahOver meCause since when dem born meI never send haterI no like bad people I dey smell dangerNo evil eye find meLet them see the great oneOver me

Anybody wey try to dig pit for meI jump am passAnd if dem want to get beef for meE no go lastAnybody wey try to dig pit for meI jump am pass, I jump am pass, jump am passAnybody wey try to dig pit for youJump am passAnd if dem try to set leg for youTheir own go castYe ye dem try to dig pit for youJump am pass ye yeJump am pass ye yeJump am pass

Oluwa cover me o-ver me o-ver meFrom my enemy o-ver me o-ver meI no get nobody o-ver me o-verOluwa cover me oOluwa cover me o-ver me o-ver meFrom my enemy o-ver me o-ver meI no get nobody o-ver me o-verOluwa cover me o

⇡ Less


Artist : Cobhams Asuquo
SongTitle : Cover Me
Featuring : The Kabal (2Baba , Larry Gaaga)
Album : Cover Me-Single
Release Year : 2023
Bitrate : 128 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats
Producer: Cobhams Asuquo

Added On : 2023-01-06
Length : 4:05

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Cobhams Asuquo's Cover Me Track | Song

More Songs From | Featuring Cobhams Asuquo

Cover Me
Nigeria

Cobhams Asuquo ● Cover Me

DUR 4:05
FT The Kabal...
Elephant Man
Nigeria

Cobhams Asuquo ● Elephant Man

DUR 2:47
Jah Eli Jah
Nigeria

Cobhams Asuquo ● Jah Eli Jah

DUR 3:54
FT Patoranking...
We Plenti
Nigeria

Cobhams Asuquo ● We Plenti

DUR 4:18
FT Simi

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song