Cheekychizzy-Thank God cover art

Cheekychizzy ● Thank God

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Cheekychizzy's "Thank God" right here on Musik8 -Go To Play-

Intro:
Oluwa bless my facility
CheekyChi..
Oluwa give me ability yo

Chorus:
Anyhow e be we dey thank God o
Anyhow e be we go work am o
Anyhow e be e go work out oh
Only money be my language oh
Anywhere we pull up make dem...⇣ More

Intro:
Oluwa bless my facility
CheekyChi..
Oluwa give me ability yo

Chorus:
Anyhow e be we dey thank God o
Anyhow e be we go work am o
Anyhow e be e go work out oh
Only money be my language oh
Anywhere we pull up make dem they stand up oh
Na the kind of life wey we sign up for
Anyhow e be we dey thank God o
Make Oluwa bless our handwork oh

Verse 1:
Nine lives
Pussycat get nine lives
Na oluwa give am so my fight
Na God get my fight oh
People wey you trust fit mess up
Coz na person born pikin wey dem abandon o
So look up to God make you stay strong
Coz this life no get manual o

Chorus:
Anyhow e be we dey thank God o
Anyhow e be we go work am o
Anyhow e be e go work out oh
Only money be my language oh
Anyhow e be we dey thank God o
Anyhow e be we go work am o
Anyhow e be e go work out oh
Only money be my language oh
Anywhere we pull up make dem they stand up oh
Na the kind of life wey we sign up for
Anyhow e be we dey thank God o
Make Oluwa bless our handwork oh



Verse 2:
Say na God be my pilot o
That’s why they cannot stop o
Oluwa be my chairman
Anything I need He go provide o
Say I pull in a nonstop o
And I pull up with the top shots oh
Even when they try we dey set up oh
Oluwa still dey bless and dey provide o

Chorus:
Anyhow e be we dey thank God o
Anyhow e be we go work am o
Anyhow e be e go work out oh
Only money be my language oh
Anywhere we pull up make dem they stand up oh
Na the kind of life wey we sign up for
Anyhow e be we dey thank God o
Make Oluwa bless our handwork oh

Outro:
Anyhow e be we dey thank God o
Anyhow e be we go work am o
Anyhow e be e go work out oh
Only money be my language oh
Anywhere we pull up make dem they stand up oh
Na the kind of life wey we sign up for
Anyhow e be we dey thank God o
Make Oluwa bless our handwork oh

⇡ Less


Artist : Cheekychizzy
SongTitle : Thank God
Album : Thank God-Single
Release Year : 2020
Bitrate : 160 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats
Producer: Boom Beatz

Added On : 2022-05-02
Length : 3:25

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Cheekychizzy's Thank God Track | Song

More Songs From | Featuring Cheekychizzy

California
Nigeria

TheGoodvibeTribe ● California

DUR 3:14
FT Asake,...
Thank God
Nigeria

Cheekychizzy ● Thank God

DUR 3:25
Shalaye
Nigeria

Cheekychizzy ● Shalaye

DUR 2:58
FT Mayorkun...
Big Vibe
Nigeria

Cheekychizzy ● Big Vibe

DUR 3:20
FT D’banj...

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song