Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Charly Boy's "Mumu Don Do?" right here on Musik8 -Go To Play-
Area father it is sound
Otutukwariko 1 of Africa sinkadanika nos 1
E no dey tire you
E no dey tire you
Your mumu no dey tire you
Everyday na so so complain
Wetin you do wetin you do
Dem wan to useless your life fo wetin you...⇣ More
Area father it is sound
Otutukwariko 1 of Africa sinkadanika nos 1
E no dey tire you
E no dey tire you
Your mumu no dey tire you
Everyday na so so complain
Wetin you do wetin you do
Dem wan to useless your life fo wetin you do
Dem don bi your money beat you on top o
Wetin you do wetin you do
Your economy don worse o
Wetin you do wetin you do
Oya pick courage o haa
Fight to survive
No go relax abi your mumu e never do
Small challenge o haa
E just dey de cry
No go relax abi your mumu e never do
E never do
Shay your mumu e never do wake up
Abi your mumu e never do
E never do haai
Shay your mumu e never do
Lets go
Abi your mumu e never do
Your life e just dey turn around
Wetin you do wetin you do
Everyday kata kata no good result
Wetin you do
You're like a stranger in your own fatherland
Wetin you do wetin you do
You no fit talk o cause you no get mouth o
Wetin you do wetin you do
Oya pick courage o haa
Fight to survive
No go relax abi your mumu e never do
Small challenge o haa
E just dey de cry
No go relax abi your mumu e never do
E never do
Shay your mumu e never do wake up
Abi your mumu e never do
E never do haai
Shay your mumu e never do
Lets go
Abi your mumu e never do
Dis our wa Nija no go good if we relax
So many things I dey see dey make me surprise
No country go help us if no fight for our right
If our country get money gan why we still dey struggle to survive
Oya owo no owa ko'wo de ati da yin si eni esha lo bade
Omo Nija ji masun oya
Won ni ati maan lenu ju ti aba ti mon wa la ra otan
Church a gba sala o church a gba sala o church a gba sala o
Abi your mumu e never do come follow me come come
Shay your mumu e never do wake up come follow me come come
Abi your mumu e never do haai come follow me come come
Shay your mumu e never do lets go come follow me come come
Abi your mumu e never do
Church a gba sala hey church a gba sago hey church a gba sala hey te ri ba lala hoo
Hmn gba sago hey o gba sala hey church a gba sago hey teri ba lala hooo
⇡ Less
Posted by Bossman
Administrator
Days Ago
Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Charly Boy's Mumu Don Do? Track | Song