Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Ceeza Milli's "God Abeg" right here on Musik8 -Go To Play-
Quotable Lyrics:
Easy oo
Champion
God abeg!!!
No let enemies come take my smile away..
So many things my eyes don see
Wey make man reset o!
I no want lost my focus
So I dey pray
God abeg o!!!
Omo tonight
Me I want...⇣ More
Quotable Lyrics:
Easy oo
Champion
God abeg!!!
No let enemies come take my smile away..
So many things my eyes don see
Wey make man reset o!
I no want lost my focus
So I dey pray
God abeg o!!!
Omo tonight
Me I want to Jaiye mi
I’m ready for the night
Link up with the kele wey go make me feel alright.
⇡ Less
Administrator
Days Ago
Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Ceeza Milli's God Abeg Track | Song