Burna Boy-The Realeast cover art

Burna Boy ● The Realeast

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Burna Boy's "The Realeast" right here on Musik8 -Go To Play-

[Intro]
Ojo meta e
O Ni se o
Ojo meta eee

[Chorus]
These are the realest time
We believe sometime
Wetin I go tell you
I tell you my guy
Nobody Dey there o
Remember say nobody there
These are the realest time
We...⇣ More

[Intro]
Ojo meta e
O Ni se o
Ojo meta eee

[Chorus]
These are the realest time
We believe sometime
Wetin I go tell you
I tell you my guy
Nobody Dey there o
Remember say nobody there
These are the realest time
We believe sometime
Wetin I go tell you
I tell you my guy
Nobody Dey there o
Remember say nobody there




[Verse]
Oluwa burna Don gon
Them be wan no where I come from
Some people see me for London
And my pocket dey high like contour
And your boy fresh like Tom Tom
And the girl dey gbadun me gan gan
The girl dem Dey licki d gon gon
Oh oh oh oh
Toba je kan aye mi e le se
If you looking for me I'll be on a spaceship
Anywhere the money Dey na dere I wan Dey demo o
And if na me Dey looking for
Tell them say my money no be play
I'ma tell dem say

[Chorus]
These are the realest time
We believe sometime
Wetin I go tell you
I tell you my guy
Nobody Dey there o
Remember say nobody there
These are the realest time
We believe sometime
Wetin I go tell you
I tell you my guy
Nobody Dey there o
Remember say nobody there

[Bridge]

Oh oh dance like this, dance like that
Dance like this, dance like that
Then move it like there ain't no tomorrow
Move it like there ain't no tomorrow
Ah na
Dance like this dance like that
Dance like this dance like that
And move it like there ain't no tomorrow
Like there ain't no tomorrow
Ehn ehn

Where the money dey?
Where the money dey?
Where the money dey?
Na there I wan Dey demo o
Demo o, Demo o
Oh demo o, demo o
Anywhere the money dey na dere
I wan dey demo o

[Chorus]
These are the realest time
We believe sometime
Wetin I go tell you
I tell you my guy
Nobody Dey there o
Remember say nobody there
These are the realest time
We believe sometime
Wetin I go tell you
I tell you my guy
Nobody Dey there o
Remember say nobody there

[Outro]

Nobody nobody nobody nobody dey
Nobody nobody nobody nobody dey
Nobody nobody nobody nobody dey
Nobody nobody nobody nobody dey
Nobody nobody nobody nobody dey
Nobody nobody nobody nobody dey
Nobody nobody nobody nobody dey
Nobody nobody nobody nobody dey

⇡ Less


Artist : Burna Boy
SongTitle : The Realeast
Album : On A Spaceship
Release Year : 2015
Bitrate : 128 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats
Producer: Simba Tagz

Added On : 2022-05-24
Length : 3:01

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Burna Boy's The Realeast Track | Song

More Songs From | Featuring Burna Boy

Tshwala Bam (Remix)
South Africa

Titom , Yuppe, S.N.E ● Tshwala Bam (Remix)

DUR 3:24
FT Burna Boy
Higher
Nigeria

Burna Boy ● Higher

DUR 2:18
Tested, Approved & Trusted (Major League DJz Mix)
Nigeria

Burna Boy ● Tested, Approved & Trusted (Major League DJz Mix)

DUR 6:23
FT Major League...
Tested, Approved & Trusted (Remixe)
Nigeria

Burna Boy ● Tested, Approved & Trusted (Remixe)

DUR 3:42
FT Prince...

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song