Burna Boy-On Form cover art

Burna Boy ● On Form

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Burna Boy's "On Form" right here on Musik8 -Go To Play-

[Intro]
Whoever carry my backwood, bring am out
See backwood for here baba
Come! make una no omila mi Lord o
Bring am
My Lord, Na hin be this
Make e dey my possession

[Verse 1]
Hmm Hmm (Gba bí, má gba bẹ)
O lọ jìnà,...⇣ More

[Intro]
Whoever carry my backwood, bring am out
See backwood for here baba
Come! make una no omila mi Lord o
Bring am
My Lord, Na hin be this
Make e dey my possession

[Verse 1]
Hmm Hmm (Gba bí, má gba bẹ)
O lọ jìnà, ó tún lọ far
And e no pass through Muritala (Hm-mm)
No carry me for mind (Hm-mm)
I step in the name of love, oh-oh, oh-oh
But now-a-days, oh-oh
Tell them what they like to hear, oh-oh-oh
E shock them as dem see me

[Pre-Chorus]
Àní mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (gbewo)
Hmm mm Error (error)
Mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju (Gba waju) gbé wo (gbewo)
Gba waju (Gba-gbe) gbé wo

[Chorus]

Ah! e no go tire me (Ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I'm on form

[Interlude]
Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi
Gba bí, má gba bẹ
Gba bẹ, má gba bi

[Verse 2]
If I hear, if I hеar say I complain
When I'm rocking, I'm rocking your body
Sorry, coming from a long range
And as always, (ahh) we bе loving
Anytime you holla me, I'm early
I'll be lifting early
Ṣe ri, oh-oh, ṣe ri
Ṣe rí, oh-oh, ṣe ri

[Pre-Chorus]
Àní mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju wọlé, mo fe gbé wo (gbewo)
Hmm mm oh, Error (error)
Mi ó gba wájú wọlé, Mo fẹ́ gbé wo (gbewo)
Gba waju (Gba waju) gbé wo (gbewo)
Gba waju (Gba-gbe) gbé wo




[Chorus]
Ah! e no go tire me (Ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I'm on form

[Bridge]
I no dey too quick to talk, oh, oh
No be talkative like that, oh, oh
I disguise my opolo, oh, oh
Make they no see me at all
No trust man oh, not even my shadow, oh, oh
Waka jejeli, no stop, oh, oh, oh
This industry want shame me
Story of my life

[Chorus]
Ah! e no go tire me (Ah ah)
Nothing we never see
No dey fara si
Person toba wu, kobe
O lọ finally, I'm on form

⇡ Less


Artist : Burna Boy
SongTitle : On Form
Album : I TOLD THEM...
Release Year : 2023
Bitrate : 192 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afro-fusion , Afrobeats
Producer: P2J

Added On : 2023-08-25
Length : 3:43

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Burna Boy's On Form Track | Song

More Songs From | Featuring Burna Boy

Tshwala Bam (Remix)
South Africa

Titom , Yuppe, S.N.E ● Tshwala Bam (Remix)

DUR 3:24
FT Burna Boy
Higher
Nigeria

Burna Boy ● Higher

DUR 2:18
Tested, Approved & Trusted (Major League DJz Mix)
Nigeria

Burna Boy ● Tested, Approved & Trusted (Major League DJz Mix)

DUR 6:23
FT Major League...
Tested, Approved & Trusted (Remixe)
Nigeria

Burna Boy ● Tested, Approved & Trusted (Remixe)

DUR 3:42
FT Prince...

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song