Burna Boy-Boshe Nlo cover art

Burna Boy ● Boshe Nlo

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Burna Boy's "Boshe Nlo" right here on Musik8 -Go To Play-

Up to the time, dem fit know say I been around
Me the original Nigerian don gorgon riding through
About right now, me na tell you, yeah i tell you...

...Ride on...
Sound it like helicopter hovering overhead about right now...
Di di...⇣ More

Up to the time, dem fit know say I been around
Me the original Nigerian don gorgon riding through
About right now, me na tell you, yeah i tell you...

...Ride on...
Sound it like helicopter hovering overhead about right now...
Di di di di di di di... Yah eminum
Ah yai ya ya yai... Yah eminum
Eazy

Now everybody know say
As i enter say yawa don day
Anytime
Whether na night or na day
Uh, all my people wey know eh
Ehn en
One day, today
Awon alejo tun wole
All my people don dey complain
For the club, una no fitti contain...
You gat me on throway o, enter club and you no geti money
Oh oh wole o, jaiye lo, if you know you geti money eh eh eh eh

Moni ko le ye wooon
Ba se bo lowo won o
Ise olorun oba ni o
E le bere lowo won o
Won ni pe ota po, mo ni kan kuro loona
Ise olorun oba ni o
E le bere lowo won o
O sha ti mo boshe nlo
O sha ti mo boshe nlo, yeah
O sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah
O sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah

Yeah ya ya ya ya eminum
Naah damn...
So make i tell one story bout one time wey
Nobody know say i dey been dey show interest...
And so my neighbor talk one time ima
Believe say sometime say ima riding west...
Make nobody tell me nonsense, because because e don mess
C'mon nobody fit test, I say nobody fit test...

You gat me on throway o
Enter club and you no geti money
Oh oh wole o, jaiye lo
If you know you geti money eh eh eh eh

Moni ko le ye wooon
Ba se bo lowo won
Ise olorun oba ni o
E le bere lowo won
Won ni pe ota po, mo ni kan kuro loona
Ise olorun oba ni o
E le bere lowo won
O sha ti mo boshe nlo
O sha ti mo boshe nlo, yeah
O sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah
O sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah

Now everybody know say
As i enter say yawa don day
Anytime...
Whether na night or na day
Uh, all my people wey know eh
Now everybody know say
As i enter say yawa don day
Anytime...
Whether na night or na day
Uh, all my people wey know eh
You gat me on throway o
Enter club and you no geti money
Oh oh wole o, jaiye lo
If you know you geti money eh eh eh eh

Moni ko le ye wooon
Ba se bo lowo won o
Ise olorun oba ni o
E le bere lowo won o
Won ni pe ota po, mo ni kan kuro loona
Ise olorun oba ni o
E le bere lowo won o
O sha ti mo boshe nlo
O sha ti mo boshe nlo, yeah
O sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah
O sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah

Call the paramedic...
Oh
Oh


⇡ Less


Artist : Burna Boy
SongTitle : Boshe Nlo
Album : Redemption EP
Release Year : 2016
Bitrate : 128 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afro-fusion , Afrobeats
Producer: LeriQ

Added On : 2022-05-24
Length : 4:02

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Burna Boy's Boshe Nlo Track | Song

More Songs From | Featuring Burna Boy

Tshwala Bam (Remix)
South Africa

Titom , Yuppe, S.N.E ● Tshwala Bam (Remix)

DUR 3:24
FT Burna Boy
Higher
Nigeria

Burna Boy ● Higher

DUR 2:18
Tested, Approved & Trusted (Major League DJz Mix)
Nigeria

Burna Boy ● Tested, Approved & Trusted (Major League DJz Mix)

DUR 6:23
FT Major League...
Tested, Approved & Trusted (Remixe)
Nigeria

Burna Boy ● Tested, Approved & Trusted (Remixe)

DUR 3:42
FT Prince...

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song