Brymo ● Tomorrow
Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Brymo's "Tomorrow" right here on Musik8 -Go To Play-
All your problems temporary
You go succeed miraculously
Make you no hold back glory
With envy
As I defeat my fos and frenemies
I no collect the back conami
I go rejoice with friends with families
Normally
Make you keep eyes...⇣ More
All your problems temporary
You go succeed miraculously
Make you no hold back glory
With envy
As I defeat my fos and frenemies
I no collect the back conami
I go rejoice with friends with families
Normally
Make you keep eyes for tomorrow
Fowl wey dey alive go chop corn oh
Pick on sare today fit to tey oh
Make you look inside you for way oh
Trouble come and trouble go oh
Solve the problem wey you know oh
Things go fall in place I know
Forward ever just dey go
Get out of your own way
Make you no ban down your own lane
Take small advantage only
For your own sake
Enemy within only
It could grow to monster slowly
Make you no toll away your glory
Make you no let dem tell the story
Make you keep eyes for tomorrow
Fowl wey dey alive go chop corn oh
Make you look inside you for way oh
Quick inside instead day to day oh
Wahala come and wahala go oh
It fit to break body and soul oh
Things go fall in place I know
Backward never make we go
Trouble come and trouble go oh
Solve the problem wey you know oh
Things go falls in place I know
Forward ever just dey go
(Ohhhh ohhhh)
Forward ever just dey go
(Ohhhh ohhhh)
Forward ever just dey go
(Ohhhh ohhhh)
⇡ Less
Administrator
Days Ago
Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Brymo's Tomorrow Track | Song