Brymo-Oga cover art

Brymo ● Oga

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Brymo's "Oga" right here on Musik8 -Go To Play-

She carry him pistol, Smith and Wesson
She be jury, judge, executioner, she been waiting
Her demeanor cold, she calm
The anger, you no fit wait it
Find the perfect position, she perch

Okay okay
Start to talk your mouth
Na wetin...⇣ More

She carry him pistol, Smith and Wesson
She be jury, judge, executioner, she been waiting
Her demeanor cold, she calm
The anger, you no fit wait it
Find the perfect position, she perch

Okay okay
Start to talk your mouth
Na wetin life do you
Spread the pain to cast the coup
Okay Okay
You no dey taught you well, Oga ó
Na wetin life do you
Everything na to snatch for you

You dey insist say, say, say, say
Talk on when e things dabaru
Say trauma full your heart boku
Today today the cup, e don full

Throw away the tools, dey in plenty
Ammunition dem pile, the switch days dem plenty
Him heart cold, him soul no fit fury
The pain e still fresh, between her legs

Okay okay
He dey talk mumble jumble, Oga ó
Na wetin life do you
Everything na to snatch for you
You dey insist say, say, say, say
Talk on when e things dabaru
Say my pain dey make you feel boku boku
Ah, e don full

Eh! Un un, no no!
She no shoot am again
She drop the um pistol na
She come comot waka for the place
But as e enter, e dey bleed all over
Him hears dem don leave am
I no know o
Like somebody cut am or maybe bullet slash pass
Dey bleed, him hears don go, Oga kuku dey hear word


⇡ Less


Artist : Brymo
SongTitle : Oga
Album : Theta
Release Year : 2022
Bitrate : 160 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afro Pop
Producer: BigFootInYourFace

Added On : 2022-05-27
Length : 2:53

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Brymo's Oga Track | Song

More Songs From | Featuring Brymo

Everybody Wan Collect
Nigeria

PaBrymo ● Everybody Wan Collect

DUR 2:31
Popular Demand
Nigeria

PaBrymo ● Popular Demand

DUR 2:17
FT Bloody...
Gbedu
Nigeria

PaBrymo ● Gbedu

DUR 3:09
FT Zerrydl
Fire Smoke
Nigeria

PaBrymo ● Fire Smoke

DUR 2:44

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song