Brymo-Black Man Black Woman cover art

Brymo ● Black Man Black Woman

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Brymo's "Black Man Black Woman" right here on Musik8 -Go To Play-

This love from the very beginning na taboo
I dey for you
You dey for me
Like the sun and the earth
And this kind of responsibility
Na for few
We carry our matter ah
For head
If na the days of our fore fore fathers
The way we...⇣ More

This love from the very beginning na taboo
I dey for you
You dey for me
Like the sun and the earth
And this kind of responsibility
Na for few
We carry our matter ah
For head
If na the days of our fore fore fathers
The way we dey live dem go call us Messiah
Like Amadioha
Like Sango and Oya

But I be black man
I bend the whole town
To impress some crazy clown
Wey dey spread the hate around
Black man
I own the whole town
To impress some silly clown
Wey dey spread the hate around

I forget to care for my own
I carry the problem of the world
But I no care to solve am for my own
I dey show I dey buy I dey owe
Na society dey enforce the rules
But na woman dey dictate the rule
Na wetin man go do
Na to break the rules but for good

And you be black woman
You wear your pain like amour
You take your luck and lock up
You say na man get the fuck up
Black woman
Na you get the whole town
To impress some silly clown
Wey dey spread the hate around
You forget to care for your own
You carry the problems of the world
But you no care to solve am for your own
You dey you dey jolly
You dey pose

⇡ Less


Artist : Brymo
SongTitle : Black Man Black Woman
Album : Yellow
Release Year : 2020
Bitrate : 256 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Soul , R&B
Producer: Mikky Me Joses, Nsikak David, Lindsey Abudei

Added On : 2022-04-26
Length : 3:42

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Brymo's Black Man Black Woman Track | Song

More Songs From | Featuring Brymo

Everybody Wan Collect
Nigeria

PaBrymo ● Everybody Wan Collect

DUR 2:31
Popular Demand
Nigeria

PaBrymo ● Popular Demand

DUR 2:17
FT Bloody...
Gbedu
Nigeria

PaBrymo ● Gbedu

DUR 3:09
FT Zerrydl
Fire Smoke
Nigeria

PaBrymo ● Fire Smoke

DUR 2:44

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song