Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Blastique's "Monica" right here on Musik8 -Go To Play-
Gbankiti gbon gbon gbon
Gbankiti gbon gbon gbon
Jeko Gbon
Baby girl come gbemisaya (Baby girl come gbemisaya)
My own heart desire (My own heart desire)
I go love you tire (I go love you tire)
Baby Girl me i no go tire (Baby Girl...⇣ More
Gbankiti gbon gbon gbon
Gbankiti gbon gbon gbon
Jeko Gbon
Baby girl come gbemisaya (Baby girl come gbemisaya)
My own heart desire (My own heart desire)
I go love you tire (I go love you tire)
Baby Girl me i no go tire (Baby Girl me i no go tire)
I go give you all of me (I go give you all of me)
You go give me all of you (You go give me all of you)
Make you no dey dull me (make you no dey dull me)
Sey no dey dull me (ehen)
Monica why you do me so
Monica why you do me so
I gave you my Love and
I gave you my heart oh no
Monica why you do me so
(Monica)
Monica why you do me so
(Monica)
I gave you my Love and
I gave you my soul oh no
My diva, my diva lolo
My diva, you dey burst my brain
You dey burts my brain
You dey make me dey want to craze i dey want to craze
Thinking about you on a daily
Even more than the job wey dey pay me
(More than the job wey dey pay me)
Alaye go dey hail me (Alaye go dey hail me)
Omo e dey pain me
I'm going down on my knees
Baby girl i am begging you please
Take me for me
No go dey do me funny
Monica why you do me so
(Monica)
Monica why you do me so
(Monica)
I gave you my Love and
I gave you my heart oh no
Monica why you do me so
(Monica)
Monica why you do me so
(Monica)
I gave you my Love and
I gave you my soul oh no
I like big breasts
I like big nyash
I like big breasts
I like big nyash
I like big breasts big nyash (ehen)
Wete weke gbon
Anike jeka gbon
Ileke l'omagbon
Ileke lo ma je iya
Ileke jeke gbon
Ileke jeka gbon
Ileke leka ji
Ileke jaga jaga (Ileke jaga jaga)
⇡ Less
Administrator
Days Ago
Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Blastique's Monica Track | Song