Beyonce-JA ARA E cover art

Beyonce ● JA ARA E

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Beyonce's "JA ARA E" right here on Musik8 -Go To Play-

[Intro]
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ah) Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba (Ah)

[Verse 1]
Your body go rest o
Papa tell pikin o
Your body go rest o
Your body go rest o
Your tongue go confess o
Your...⇣ More

[Intro]
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ah) Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba (Ah)

[Verse 1]
Your body go rest o
Papa tell pikin o
Your body go rest o
Your body go rest o
Your tongue go confess o
Your head did go correct o
You no go forget o
Shey, you get the concept




[Chorus]
Dem no dey tell person (Ja Ara é, Ja Ara é)
You go learn your own lesson (Ja Ara é, Ja Ara é)
Everybody keep on searching (Ja Ara é, Ja Ara é)
For miraculous blessings (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
You go bow for Lagos too (Ja Ara é)
If you no know yourself, you go lost too (Ja Ara é, Ja Ara é)
If you get the money, you be bros, you (Ja Ara é, Ja Ara é)
Omo nobody holy no apostles, no (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)

[Verse 2]
Your body go rest o (Kuro nbe)
Papa tell pikin o (Eh, eh)
Your body go rest o (Sukuru ge ge ge)
Your body go rest o (Eh)
Your tongue go confess o (Sonu)
Your head did go correct o
You no go forget o
Shey, you get the concept
Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out
Look around in all the places you go to
Stand your ground and stay solid like Ogun
Watch your back and just do what you supposed to
Take care of family and people you're close to

[Chorus]

Dem no dey tell person (Ja Ara é, Ja Ara é)
You go learn your own lesson (Ja Ara é, Ja Ara é)
Everybody keep on searching (Ja Ara é, Ja Ara é)
For miraculous blessings (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)
You go bow for Lagos too (Ja Ara é)
If you no know yourself, you go lost too (Ja Ara é, Ja Ara é)
If you get the money, you be bros, you (Ja Ara é, Ja Ara é)
Omo nobody holy no apostles, no (Ja Ara é, Ja Ara é, Ja Ara é)

[Verse 3]
Your body go rest o (Kuro nbe)
Papa tell pikin o (Eh, eh)
Your body go rest o (Sukuru ge ge ge)
Your body go rest o (Eh)
Your tongue go confess o (Sonu)
Your head did go correct o
You no go forget o
Shey, you get the concept
Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out
Dem go tell you
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out for dem hyenas
Watch out when you go
Watch out pon de road
Watch out

[Outro]

(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ah) Ko juba, ko juba
(Ehe) Ko juba, ko juba
(Ah) Ko juba, ko juba

⇡ Less


Artist : Beyonce
SongTitle : JA ARA E
Featuring : Burna Boy
Album : The Lion King: The Gift
Release Year : 2019
Bitrate : 320 Kbps
Country: Usa
Genre : R&B , Pop , Soul
Producer: P2J, Beyonce

Added On : 2022-06-21
Length : 3:10

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Beyonce's JA ARA E Track | Song

More Songs From | Featuring Beyonce

AMERIICAN REQUIEM
Usa

Beyonce ● AMERIICAN REQUIEM

DUR 5:25
BLACKBIIRD
Usa

Beyonce ● BLACKBIIRD

DUR 2:12
FT Tanner...
PROTECTOR
Usa

Beyonce ● PROTECTOR

DUR 3:04
FT Rumi Carter
MY ROSE
Usa

Beyonce ● MY ROSE

DUR 0:53

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song