Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Basketmouth's "Myself" right here on Musik8 -Go To Play-
Basket
Doctor
I can't kill myself no no no
Otumopo no work for me oh no no no
I go do the one I sabi oh no no no
I go do the one wey dey work for me no no no
Wey dey work for me no no no
You know say I can't kill myself no...⇣ More
Basket
Doctor
I can't kill myself no no no
Otumopo no work for me oh no no no
I go do the one I sabi oh no no no
I go do the one wey dey work for me no no no
Wey dey work for me no no no
You know say I can't kill myself no no no
I go do the one wey I sabi do oh no no no
I no go cut another man coat according to my size oh no no no
I no go cross road wey dem put hazardous for light oh no no no
No no no
As you can see I do my own thing
You can see I no dey send nobody
Odumebi I dey do my thing
I dey mind my business dey go oh
Olofofo wan spoil my to to
Sh'oboloyo'ke wan ruin my plans oh
But dem no know say me saving a living God ayy lelele
Olofofo wan know wetin I do
Sh'oboloyo'ke fe mo idi abajo
But I no dey put mouth for wetin dem no send me
But I no no why oh
If I do this dem go say that oh
If I say that dem go do this oh
Anything I do dem dey police oh
All una dey enter my B Biz oh
If I do this dem go say that oh
If I say this dem go do that oh
All na wan scatter my plans plans oh
I can't kill myself no no no
Otumopo no work for me oh no no no
I go do the one I sabi oh no no no
I go do the one wey dey work for me no no no
Wey dey work for me no no no
You know say I can't kill myself oh
Yeah
Omo what's the plan though
Tell me what's your angle
Make a couple jam that dey calling me the man bro
Made it with my gang so they couldn't understand sho
Aim for the stars no telling when you land oh
All happens suddenly
Old school dey bench floor
Now it's palm wine that's the sounded men bro
Bitch wan dey move and the boys don dey booze
Cause the party don dey groove like a Sunday rendezvous go
Dey we Lagos you know
Problem no dey finish
We all wanna pop so I stay on spinning
Life's a marathon got to pitch yourself to winning
And faith in God is key keep knocking doors off the hinges
Cause my health is my wealth
I can't kill myself
Pray to cause I'm dealt to sell market like Mile 12
Flows like the ocean you might find Pearl
Ox tell 'em
I can't kill myself no no no
Otumopo no work for me oh no no no
I go do the one I sabi oh no no no
I go do the one wey dey work for me no no no
Wey dey work for me no no no
You know say I can't kill myself no no no
I go do the one wey I sabi do oh no no no
I no go cut another man coat according to my size oh no no no
I no go cross road wey dem put hazardous for light oh no no no
No no no
TY Mix
⇡ Less
Posted by Bossman
Administrator
Days Ago
Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Basketmouth's Myself Track | Song