Yan me, yan me
Basket
Doctor
Many things they sub wey they burst my brain
Me I know they hear anything them say
Steady in my zone every night and day
If you no give money I go contemplate
Contemplate, I dey run my race
If your kele it calling me, I'm on my way
Me I know fit say no to paper
Steady chaser, game changer oh
If you don notice, I don notice am
Me I don't notice am, say they want ball me
They want ball me now
But me I no be goal keeper
On my ten toes oh
Me I no fit shout
Nobody holy noo
Me I no fit say no to paper
Steady chaser, game changer oo
Oh oh, oh oh oh oh, oh oh oh
Oh oh, oh oh oh oh, oh oh oh
What's pun that skin?
Forever thing, you know my tea, we dey run that thing
Me a run the streets dan ka gan thing
I no complain like a gunman thing
On toper dem man I fly like man ar helicopter
Mind my business
That's how the soldier
Drop another big sound louder than dem gunga
Gyal dem a bounce to me beat
Yeme, (yeme)
Yeme, (yeme)
O jus o runku yeme
Mati, (mati)
Mati, (mati)
Kyo kyo turku yanti uh
If you don notice, I don notice am
Me I don't notice am, say they wan ball me
They wan ball me now
But me I no be goal keeper
On my ten toes o
Me I no fit shout
Nobody holy noo
Me I no fit say no to paper
Steady chaser, game changer oh
Oh oh, oh oh oh oh, oh oh oh
Oh oh, oh oh oh oh, oh oh oh
Oh oh, oh oh oh oh, oh oh oh
Oh oh, oh oh oh oh, oh oh oh
⇡ Less
Administrator
Days Ago
Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on BasketMouth's Goal Keeper Track | Song