Banky W-Final Say cover art

Banky W ● Final Say

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Banky W's "Final Say" right here on Musik8 -Go To Play-

What if I tell you
What if I tell you say
Me wey you see, I don sow seeds
Wey just dey germinate
So be hopeful
'Cause wetin I know be say
The baba wey we dey serve
E no dey use us play

E go enter, that thing wey you dey find
E...⇣ More

What if I tell you
What if I tell you say
Me wey you see, I don sow seeds
Wey just dey germinate
So be hopeful
'Cause wetin I know be say
The baba wey we dey serve
E no dey use us play

E go enter, that thing wey you dey find
E go enter, it might take a little time, but
E go enter, when the stars align o
E go enter, and everything will be just fine

'Cause when Oluwa say yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail, oh

'Cause when Oluwa say yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail, oh

'Cause you get the final say (you get the final say)
No matter what them say
No matter what them do
Yes, you get the final say
(You get the, you get the final say)
No matter what them say
No matter what them do

Delay is not denial
Keep waiting patiently
You can triumph through your trials
If you just believe
So don't give up the fight
'Cause baba God no dey sleep
One day you will surely celebrate, oh
He will supply your need
Have a little faith and see that

E go enter, that thing wey you dey find
E go enter, it might take a little time, but
E go enter, when the stars align
E go enter, and everything will be just fine

'Cause when Oluwa say Yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no
Baba I hail, oh

'Cause when Oluwa say yes
Yea-yea-yeah, yea-yea-yeah
Nobody can say no, no no
Baba I hail, oh

'Cause you get the final say (you get the final say)
No matter what them say
No matter what them do
Yes, you get the final say
(You get the, you get the final say)
No matter what them say
No matter what them do

Ooh, you get the final say, you get the final say
Ooh, no matter what them say, no matter what them say
Ooh, you get the final say, you get the final say
Ooh, no matter what them say, no matter what them say

'Cause you get the final say
No matter what them say
No matter what them do
Yes, you get the final say
(You get the, you get the final say)
No matter what them say
No matter what them do





⇡ Less


Artist : Banky W
SongTitle : Final Say
Album : Final Say-Single
Release Year : 2021
Bitrate : 128 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats
Producer: Cobhams Asuquo

Added On : 2022-03-24
Length : 3:29

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Banky W's Final Say Track | Song

More Songs From | Featuring Banky W

Selense
Nigeria

Banky W ● Selense

DUR 4:25
FT Mercy Chinwo
Talk & Do
Nigeria

Banky W ● Talk & Do

DUR 4:50
FT 2Baba,...
Eme Boyz
Nigeria

Wizkid ● Eme Boyz

DUR 3.57
FT Skales...
Slow Whine
Nigeria

Wizkid ● Slow Whine

DUR 4:00
FT Banky W

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song