This matter got a bad man thinking omo ogbon
Ogboyo ni mo fi sara jo
Na fine updating omo gbon
Put the gbedu on speaker
Na we dey give them liver gon
Me i go dey para gon
I go dey para lo
Pelu okon kan moni igbagbo
Pelu okon kan moni igbagbo
Say everything ko po, ko possible
Omo me i no dey fo
And if i no dey talk, i know wetin me i fit do
Sacrifices just to be an OG
For long wey me i dey go
Me o fi jeun, never forget what she told me
Make sure you win
So me put God first, family next
If you don bless, nobody a fi contest
If you don bless, nobody a fi contest
If e don drop, me i won pop
Having good time, party till sun down
Having good time
I go jaiye today
Mi o mo eyin wa ola
Baami i no won dey borrow
Even if life no balance
Even if life no balance
This matter got a bad man thinking omo ogbon
Ogboyo ni mo fi sara jo
Na fine updating omo gbon
Put the gbedu on speaker
Na we dey give them liver gon
Me i go dey para gon
I go dey para lo
Pelu okon kan moni igbagbo
⇡ Less
Administrator
Days Ago
Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Balloranking's Omo Ogbon Track | Song