Balloranking-Elevate cover art

Balloranking ● Elevate

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Balloranking's "Elevate" right here on Musik8 -Go To Play-

Ahh ahh ahhhhh

Baloranking

Anywhere where me were,I go down on my knees and I pray for my niece

Jah listen to my heart

Amen to my prayers I dey do my thing



I know sey some still dey doubt how I one take do am...⇣ More

Ahh ahh ahhhhh

Baloranking

Anywhere where me were,I go down on my knees and I pray for my niece

Jah listen to my heart

Amen to my prayers I dey do my thing



I know sey some still dey doubt how I one take do am but me never forfeit

Cause I know say wetin GOD no fit do no dey exist

So I no fit rest I be dey wait

It’s been a while I been dey meditate

I know say me I go elevate



(Yee yee yee)

Tell me wetin shele make I no dey underrate

Very soon sey the boy go elevate

Say amen to my prayers make e no dey late



To grace me I go from grass and I don different story from dis class

Incase you don’t know my mission is to high no save me distance like aluba I dey grind

Me I stay strong even when me know say the journey long

Ne hustle more I give no excuse and I dey forming grind I one???

One mind I no say baba dey my side

U know na big winning if I make mama another proud



Steady doing big things before I clock 35

(Me I stay strong even when me know say the journey long

Me hustle more I give no excuse and I dey forming grind I one???)

Anywhere where me were,I go down on my knees and I pray for my niece

Jah listen to my heart

Amen to my prayers I dey do my thing

I know sey some still dey doubt how I one take do am but me never forfeit

Cause I know say wetin GOD no fit do no dey exist

So I no fit rest I be dey wait

It’s been a while I been dey meditate

I know say me I go elevate

(Yee yee yee)

Tell me wetin shele make I no dey underrate

Very soon sey the boy go elevate

Say amen to my prayers make e no dey late

Sunshine on the mix

⇡ Less


Artist : Balloranking
SongTitle : Elevate
Album : Elevate-Single
Release Year : 2022
Bitrate : 256 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats

Added On : 2022-05-20
Length : 2:26

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Balloranking's Elevate Track | Song

More Songs From | Featuring Balloranking

Born Fi Dis
Nigeria

Balloranking ● Born Fi Dis

DUR 2:31
Pass Me The Light
Nigeria

Balloranking ● Pass Me The Light

DUR 1:59
FT Odumodublvck
My Darling
Nigeria

Balloranking ● My Darling

DUR 2:35
FT DwillsHarmony
Don Perignon
Nigeria

Balloranking ● Don Perignon

DUR 2:10
FT Shallipopi

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song