Ayox-Ashewo Boy cover art

Ayox ● Ashewo Boy

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Ayox's "Ashewo Boy" right here on Musik8 -Go To Play-

Whoa, yeah, yeah, yeah(Signal)

As a fine boy looking sharpYou know say girls dem love me dieDem dey gbadun all my melodyAshewo boy for lifeWhen...⇣ More

Whoa, yeah, yeah, yeah(Signal)

As a fine boy looking sharpYou know say girls dem love me dieDem dey gbadun all my melodyAshewo boy for lifeWhen it's time, you know it's timeEven your girl go come around"We outside" no be for person wey dey work for bank

Omo toh shan, helloLove the way you bend lowOmo, you dey make me kolo ohShey you go be mine, olo oh?

Fine girl wey get yansh and bobbyShe say she wan put am on meMake we practice monopolyShe wan love but I'm not readyFine girl wey get yansh and bobbyShe say she wan put am on me (put am on me)Practice monopolyShe wan love but I'm not ready (ah-ayy, ahh)

Seven hundred wives, three hundred asideLike King Solomon (I'm an ashewo boy for life)She say, "What are we?" We are what we areI am what I am (I'm an ashewo boy for life)

Come and see my Malawi (Malawi)Come gbadun, Alhaji (mmh)With two girls from KumasiWon komije bi saladYou go chop life 'til it's over (it's over)Omo ope tun na dollar (ayy)Aye Casanova, e mo pe aye kan l'owa (aye kan l'owa)

Enter, ko toh (ko toh)Your girlfriend wan follow (follow)She wan be my oloSay I make her kolo (kolo)

Bad girl wey get yanshShe say she wan put am on meMake we practice monopolyShe wan love but I'm not readyFine girl wey get yansh and bobbyShe say she wan put am on me (put am on me)Practice monopolyShe wan love but I'm not ready (ah-ayy, ahh)

Seven hundred wives, three hundred asideLike King Solomon (I'm an ashewo boy for life)She say, "What are we?" We are what we areI am what I am (I'm an ashewo boy for life)

Seven hundred wives, three hundred asideLike King Solomon (I'm an ashewo boy for life)She say, "What are we?" We are what we areI am what I am (I'm an ashewo boy for life)

⇡ Less


Artist : Ayox
SongTitle : Ashewo Boy
Featuring : Tekno
Album : Last Son Of A Widow
Release Year : 2023
Bitrate : 128 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats
Producer: Djibril Kagni , Signal

Added On : 2023-10-21
Length : 2:26

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Ayox's Ashewo Boy Track | Song

More Songs From | Featuring Ayox

If Being Sad Is A Crime
Nigeria

Ayox ● If Being Sad Is A Crime

DUR 2:30
Walking Dead (Alternative Version)
Nigeria

Ayox ● Walking Dead (Alternative Version)

DUR 2:21
Walking Dead
Nigeria

Ayox ● Walking Dead

DUR 2:31
FT Zlatan
Need You To Stay
Nigeria

Ayox ● Need You To Stay

DUR 2:22

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song