Ajebo Hustlers-No Wam cover art

Ajebo Hustlers ● No Wam

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to Ajebo Hustlers's "No Wam" right here on Musik8 -Go To Play-

Who you dey think say you dey fool?Dey think say you dey do?Abi you think say I be ewuFor your mind you been dey whine meWho you dey think say you dey fool?⇣ More

Who you dey think say you dey fool?Dey think say you dey do?Abi you think say I be ewuFor your mind you been dey whine meWho you dey think say you dey fool?Dey think say you dey do?Abi you think say I be ewu

If na lie wey you seff sabi lieMe I dey lie and I over sabi dieAnd when you catch me I go still dey deny, ooh-weeIf na cheat wey you seff sabi cheatMe I dey cheat 'til I go dey rub you shitLike a DJ I put am on repeat, ooh-wee

My baby wan dey change am for meNo WamE be like like werey dey the bodyNo wamShe free me go dey date my colleagueNo wamStill dey ask me wey the moneyNo wam

Lion no dey born goat make your mind deyTell Amina to compose wetin dey bring that kind playAunty Bukola dey like samankwe (samankwe)Mami water different from ogbanjeEhn, plenty kele for the back stageBased on the fan base I no go take advantage (lie, lie)Let it be the very first and last dayAtinuke no go dey dull the package

Who you dey think say you dey fool?Dey think say you dey do?Abi you think say I be ewuFor your mind you been dey whine meWho you dey think say you dey fool?Dey think say you dey do?Abi you think say I be ewu

If na lie wey you seff sabi lieMe I dey lie and I over sabi dieAnd when you catch me I go still dey deny, ooh-weeIf na cheat wey you seff sabi cheatMe I dey cheat 'til I go dey rub you shitLike a DJ I put am on repeat, ooh-wee

Why is it so hard for us to keep it one hundred?I go dey miss you but I say comotThe thing go dey vex me when you dey comot hereIf no be all these issues you for no dareLaba labaGaba gabaCarry all your problems burugawaMe I want to slide I dey surubabaBring another kele I don kpurunaba

My baby wan dey change am for meNo WamE be like like werey dey the bodyNo wamShe free me go dey date my colleagueNo wamStill dey ask me wey the moneyNo wam

Who you dey think say you dey fool?Dey think say you dey do?Abi you think say I be ewuFor your mind you been dey whine meWho you dey think say you dey fool?Dey think say you dey do?Abi you think say I be ewu

If na lie wey you seff sabi lieMe I dey lie and I over sabi dieAnd when you catch me I go still dey deny, ooh-weeIf na cheat wey you seff sabi cheatMe I dey cheat 'til I go dey rub you shitLike a DJ I put am on repeat, ooh-wee

⇡ Less


Artist : Ajebo Hustlers
SongTitle : No Wam
Album : No Wam-Single
Release Year : 2023
Bitrate : 192 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats
Producer: UCEE

Added On : 2023-10-06
Length : 3:03

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on Ajebo Hustlers's No Wam Track | Song

More Songs From | Featuring Ajebo Hustlers

Dreams II
Nigeria

Ajebo Hustlers ● Dreams II

DUR 3:58
FT Zlatan...
EFCC
Nigeria

Yemi Alade ● EFCC

DUR 3:18
FT Ajebo Hustlers
Come From (Remix)
Nigeria

Bloody Civilian ● Come From (Remix)

DUR 2:44
FT Ajebo Hustlers
No Wam
Nigeria

Ajebo Hustlers ● No Wam

DUR 3:03

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song