1da Banton-No Sleeping cover art

1da Banton ● No Sleeping

Want to learn how to sing this song? You can find the Lyrics below to 1da Banton's "No Sleeping" right here on Musik8 -Go To Play-

YAGI level
Skibo, skiboh
Eh eh
PH and Neca
Wawawa

Ah!
Abeg yem yem two bottles of stout
I cannot kill myself

Abeg yem two plates of Nkwobi too
I cannot kill myself

Wowo
I must to jaiye mi (jaiye mi)
Flenjo...⇣ More

YAGI level
Skibo, skiboh
Eh eh
PH and Neca
Wawawa

Ah!
Abeg yem yem two bottles of stout
I cannot kill myself

Abeg yem two plates of Nkwobi too
I cannot kill myself

Wowo
I must to jaiye mi (jaiye mi)
Flenjo (Flenjo)
Chop money, Orire, Favour, Jejely, Jejely, Splendor eh eh
Jaiye mi (jaiye mi)
Flenjo (Flenjo), chop money, billions
Orire, Favour, Jejely, Jejely, Splendor, eh

Ah, shebi them talk say na man wey work go chop
So I dey hustle, I dey work to ri result
I ri result, the money begin come in bulk
So I start to ball, make I no go shit for church
So I enter Beer Parlor, order Point & Kill
3 bottles, then I left the joint and chill
Nowo Nowo, fowosere, 100-billion Gang (ahh)
Pull up on you in a bullion van, ahh

A mumukumu, shayo gidi gan lojo na
Fafakufa jaiye gidi gan lojo na
As we dey enjoy, dey girate
Awon kele use ikebe to violate, mo daran
Call my baby o cos I get Pounds too na for you o
Sha ma redi o, cos all I have is all for you o

Ah!
Abeg yem yem two bottles of stout
I cannot kill myself

Abeg yem two plates of Nkwobi too
I cannot kill myself

Wowo
I must to jaiye mi (jaiye mi)
Flenjo (Flenjo)
Chop money, Orire, Favour, Jejely, Jejely, Splendor, eh, eh
Jaiye mi (jaiye mi)
Flenjo (Flenjo), chop money, billions
Orire, Favour, Jejely, Jejely, Splendor, eh

Joly make Caro to ama
Buburu ka ibu na azu ga egbugbadu
Girlie feli feli fe, baby feli feli fe
Help me chop the fish and chop the meat
Chop iyapulu kpomo
Lil Kesh onemiye dinma oh oh
Wene Mighty, Lil Kesh omiokono mofia mu wewe
Baby oh, chop it, kamitiomama don't go there
Kamichiomama chop money
Wene Mighty and Lil Kesh oh uh wa

Man and Woman kopu wadu oh, onia mamo
Man and Woman kopu wadu oh yah
Slay mama oh, onamo, ono mio kano oh, obo uh
Slay mama oh, onamo, chop the money oh
Oh Lil Kesh oh wa

Ah!
Abeg yem yem two bottles of stout
I cannot kill myself

Abeg yem two plates of Nkwobi too
I cannot kill myself

Wowo
I must to jaiye mi (jaiye mi)
Flenjo (Flenjo)
Chop money, Orire, Favour, Jejely, Jejely, Splendor, eh, eh
Jaiye mi (jaiye mi)
Flenjo (Flenjo), chop money, billions
Orire, Favour, Jejely, Jejely, Splendor eh

Yo, Rexxie on this one
SpyrytMix

⇡ Less


Artist : 1da Banton
SongTitle : No Sleeping
Featuring : Zlatan
Album : Original Vibe Machine
Release Year : 2021
Bitrate : 128 Kbps
Country: Nigeria
Genre : Afrobeats
Producer: Dokashots

Added On : 2022-03-20
Length : 2:55

Posted by Bossman


Comments

  • Sorry! The Comment Section Was Recently Disabled So You Wont Be Able To Comment on 1da Banton's No Sleeping Track | Song

More Songs From | Featuring 1da Banton

Evidence
Nigeria

1da Banton , Bella Shmurda ● Evidence

DUR 1:54
Holy Man
Nigeria

1da Banton , Bella Shmurda ● Holy Man

DUR 2:14
Family
Nigeria

1da Banton ● Family

DUR 2:42
Nibolowa
Nigeria

1da Banton ● Nibolowa

DUR 2:20

Promote Your Song on Musik8

  • Xclusive music library
  • Xclusive deals for artists.
  • Xclusive deals for record labels
Upload A Song